I have been laughing at myself since I heard this story. The man pictured above was caught in Port-Harcourt, selling roasted vulture meat as suya. Hmmnnn. This may not sound good now. But it is true. Wetin we dey chop for mouth no be small something o. I have had similar experience, in my own case, I was not sure of what I ate, if it was duck meat or what, but it sure tasted funny. Na God go help us for this country. All those my hausa guys dem, wey dey sell suya for road,
1. Dem dey wash those meat wey dem dey fry?
2. All those flies dem wey dey perch on top d meat, wetin come do am?
3. All those mama-Put wey dem dey use water wey dem take wash clothe wash plate for us nko?
4.If we see the kitchen where they prepare most of the food we eat, we will almost vomit.
God save Nigeria, Dirty node kill black man, hehe :)
No comments:
Post a Comment